Update: This one dey disguise ni ooo!!! He just

January 21, 2021, 2:59 pm
Update: This one dey disguise ni ooo!!! He just
Update: This one dey disguise ni ooo!!! He just wanted to collect my number with style! 1 year later and he has been talking to me everyday

Kings o. Get in here

Waiting be iMessage??

Lord me sef i can play imessage games

God, are you sure you really love me? God you let the heathens mock me because I`m not on FaceTime

So basically, if you don`t have iphone and you`re reading this, you`ll die single

Valentine`s near, don`t intimidate me pls

God are you sure Im your child

God when!! I like how you converse so well

Make sure you have iphone. Wahala for who no get iMessage ooo

Did u later play d game? No! Na love game una play

So this is the new formulae

But fr you were playing with learners

Buy iPhone Play iMessage games Let her win Wait for three weeks then ask for number Make I go find person beat for iMessage o

O ga ooo . When are we going to have this thing on Android na

But I dey play this same game every day na

iMessage games anyone ?

Buy iPhone Use style to invite her to play imessage games Talk to her everyday Also ask for her number three weeks later Okay am I missing anything? You`re so cute Nawa oh...God where have i gone wrong?

God when now Buy iPhone* I wont get tired, I promise Olugbala are you not tired of hearing me saying when?

God is this how my life will be going?? Is this an official announcement

Notes from Class: 1. Dont have full beards. 2. Dont use AirPod, use the one wey get rope 3. 3 weeks, 3 weeks Kings. 4. Tell her to turn Dodo once in the conversation Infact, talk about food. 5. Show her you see the future in her eyes, not waist ( dont be like Davido) God, I am your image too

e be like say na by iMessage games ni bayii o

Who will i play iMessage games with like this too? God Im using iphone too

Na to go and buy iPhone ni bai

Omo !!! I gatz buy iPhone this year for iMessage game o See love now

Omo God when o

And I b don get plans to buy iPhone o

Time to go buy iphone

God Dont forsake thy son

God, i have iPhone too

maybe trade in the Pixels for iPhones ?

God when I go buy iPhone

So it`s probably lack of iphone that`s keeping someone`s SM away

When I go get this iPhone too

Na to buy iPhone remain like this! "iMesaage game anyone?" soon

I am not fazed....it`s the least of my problems

Wahala for who no get iPhone

Who wan play iMessage games o

Make I block this one this tension is very unecessary mtchewww

God Ive iPhone too

Taking note sha!...

iMessage games anyone? Good afternoon everyone Thiss for yall please enjoy and support a young nigga a retweet or promote can help make soul smile Please Wahala for who no get iPhone

Na to deh play iMessage games now o

God am I your child?

God it`s your son again, when Even your skin color matched oluwa when?

Omo see tension this hot afternoon I feel say is royz that caused this oppression, that one went to say she doesn`t have a boyfriend, she kuku now came to oppress us with full force Must be nice . Be like say i go buy this iPhone make ik where my problem from

God I can play iMessage games too

Abeg I Dey sell iPhone

Is it because I dont use iPhone

Y`all are so fine damn

Eh, where is my gadget plug?

Must be because my phone is on dark mode. No light in that side of my life

When i android going to fix up and create android games I....like....WhatsApp....calls Would have said "God when" but Twitter for Android

Make i go buy iPhone This one wey never fall nko

Where una dey find this love where

I get iMessage too oo

God me sef wan buy iphone

Omo I must find love like this one day one day

I must buy this iPhone

early in the afternoon, nawa o

Youll be shocked times are changing dear.

Na to add aduke to my block list too

See your life naso you for miss out on your lover smh

Why you come dey tension us?

Took him about 3 weeks to ask for the number thouughhhh iMessage games anyone !!!!!!!??????

Abeg who wants to play iMessage Let me start from there

OK I need to buy iPhone and play iMessage game

...hi message.... iMessage games anyone?? Me too I usually play iMessage games nao

"Lmaoo, You wish I`m in." "iphone" Anything else ? Play iMessage games. Noted boss Omo na to buy iPhone remain ooh even if na 6

Make me self go buy iPhone

E be like say me self go buy this iPhone oo

omo maybe na imessage and goatee remain

You suppose dey pay me tribute cos na me be the root of everything

Lmao you wish, Im in too

I have iPhone too o

Eyyy so this is how it`s going to be

Omo Na to go find way buy iPhone o

Link us too nau I can beat people

Aduke self don leave street

 
Sponsored links