Na Android users this clubhouse gist Dey pain pass

January 21, 2021, 6:13 pm
Na Android users this clubhouse gist Dey pain pass
Na Android users this clubhouse gist Dey pain pass

Bros i go ever get anything for your hand like this? suprise me with 10k. I believe am.

Lol...me never even open the app at all but I guess na him Dey hot now

una nongo allow us hear word again

Chet up there

See what they are telling me oo, e dey pain me too E blike say i go download this thing now cuz idg

Somebody should invite me so I can join

the room is full jare

Shiorrr make Una no call me

E don do,na here we dey the gist go soon cast reach here.

I love Samsung no mean say ah no fit buy any iphone..

One way or the other we better pass iphone in some ways

even me Na only for trending gist and now I no see chance enter

It`s not fair at all

Many android users are richer than you

It`s well..shebi na iphone 12, I go buy am

Enjoy your clubhouse while it lasts

Use style bring gist come here abeg

I`ll design eye-catching E-flyers for your business for as low as 2k DM Only clubhouse I know is Quilox Make you know say Samsung better for innovation pass iphone.

Make dem go buy iphone6 na

Boss Dey try send us link to this club house oh

The iphone hype is reallly disgusting

Baba stop phone shaming us

That one na lie

Room wey don dey full

They envy iPhone user like

 
Sponsored links